I Was not born with a silver spoon
But you see that silver spoon if this world no gimme in peace ajeh I go thief am
One way or the other I go get am it a promise
And this one no be memes
A quick reminder
Na preeq cheap
Men are not cheap
You no go understand until you see man wey wan settle down marry
Na then you go sabi say we nor cheap 😎
After been corrected more than 5times on a subject matter
You still think you’re entitled to a subtle tone of correction
Omo una plenty wey dey kraze sha and no be una fault na internet I blame 😒
One dad said, "The reason I'm not rich is because I have you kids." The other said,
"The reason I must be rich is because I have you kids."
The power of a focused mind 😎
Una good morning ooh
Eyin amonisheni
Asheni bani daro
Okan iyalayin oni bale Lola kunfayakun
Alafia yin oni daale Lola oloun oba
Eni ri batishe eni ri ona gbegba
Ayeyin yio ma reyin sii nii Lola oloun
Amin 🙏
In English it means good morning and have a great day ahead 😎
Wings alone doesn’t airborne a bird
It must have healthy feathers too🪶
So Don’t just give me wings alone🪽
Baba God give me feathers 🪶 join a lot of feathers Infact
For a featherless bird will eventually roam with goats and dogs 🐕
@GossipMillNaija@Mazitundeeednut
I don go hard
Now be like na to go home I wan taste like this make I see how E dey be
But if house no con pay me
Once I commot for house like this I dey go astray niyen and by then I no go look anybody face at all
@Naijablogger@Mazitundeeednut@GossipMillNaija@davido
Kidnapping here and there
Yet no reasonable protest anywhere
But when time for masquerade reach you go see crowd everywhere dey shout like mumu
Omoh we never really ready for this country ajeh
Some people na how to control their cheating girlfriend dem dey think about
Me na how to control millions dey my mind
Na why our two no fit ever dey same settings 😎
Good morning ☀️
A quick reminder no be everything be devil and your village people handi work
Sometimes it's just your emotions and poor decisions that has kept you in that stagnant position
Be wise and make smart changes 😎
Good morning sons and daughters of Sodom and Gomorrah 😌
Change your evil ways for God loves you 🥰
And if you refuse y'all shall perish without traces 😒