@Styledwitty@mftopboy My bro I Dey try dm you but my dm no open dem say make I create passcode and i dey do ham nah error ein dey bring, Omoh abeg you fit run drop your WhatsApp digits make you delete ham back if I don add you make your number dey expose my bro