@Mercyhand_ Toyin Abraham is just a pretender and manipulative person. She don drop loosing pregnancy as pity strategy. She is not different from her fans. Evil people
@peace_igho All these young ladies una just Dey jealous Priscilla 🤣. The pain in you girls is too much . Una go wait tire for him to marry another wife 🤪
@KinqKudos Na thunder go fire u o. So people wey Dey alive should not ThankGod for life Abi? My dad died at age 53, my mum age 63. Even Funke mama sef don die. U Dey craze
@Gbalode_ So she shouldn’t thank God for her own life Abi? Una don mad on this social media street oo. She didn’t throw any party o, just thankful to God for life. U Dey craze
@_DannyMerry@Abiolaflawless Which faces your Bestie esu go bring? Pepe body too sabi worry una werey Titans, cry cry baby fans 🤣. Una go cry tire again this December
@LookingForMide Where did people complain about them? Toyin don start her style again. Just tell people to keep watching, not trying to blackmail them to watch the movie 😃. You know when you come out to say this, people will rush to go and see their acting’s 😃