Them go still stream him song @davido you no try sha . I wish his fans can teach him a lesson and not stream his upcoming project so he can know that he is nothing without them
I donโt think i dislike anybody on planet earth as much as this guy and i aint even met him before, God forbid but if he loses a child, he will create content and chase clout with it, my dislike for his persona is miles bigger than anything i have ever hated ๐คฎ
@davido U go Dey troll your own fans Dey give opposition fame. Nawa for you ooo. Na dem Dey twerk for you na . Same people that made you. Since you started rolling with Chiefpriest you no come get level again
@Belsvan72 Dede wetin you do this people no good oo see tears since day 1. Whenever I see account trolling you Dede I just know she caused them a lot of pain. That pain will take your life one day ๐๐๐