@12godabeg@AishaaaMarie@Sugarboyadeola1 Fb abeg๐
She snub Chris Brown for 2024, na her biggest accomplishment be that and she still texted after that time oo, maybe her account was inactive when he texted sef
She go still use am as bragging right for 2030
@tolumakanaki@snipe_fun Make one of my guy wey I de always turn up for Dey tell me say he no get 5k to give me, person wey Dey on Gen everyday till daybreak, shey the Gen na solar?
E go far gan
@FLVZPAPI@Kaja_Ono@KhananiShingan1 Did she say he treated her badly?
Maybe they had an issue?
Youโd just listen to one side of the story and make conclusions