The only thing I'd say about Davido and Chioma 's matter is comot body. Shebi una see man and woman matter make nobody put mouth dem go settle . At the end of the day na online in-laws dem go use settle o! Dem go dey laugh us when dem dey knack.
#JusticeForIjeoma
Today at the Enugu State Magistrate Courts, two siblings Ifezue Chiamaka and Ifezue Emeka were arraigned for the murder of Make Up artist, Ijeoma Nweke.
According to the story,
Chiamaka and her brother killed Ijeoma for having an affair with her boyfriend