@NwaAdaIgbo1 Next time bargain lower for riped fruit.. They don't have choice most times but out of good will you can buy at thier price because if you walk away they will be at loss when the fruit start spoiling and over riped is not included at the market price they bought it
@OliverWisdom22@Divin1111 Na lie.. Most igbo family have seen always have one rich man that build big house in the village and habour all his family and extended family..
@TheIgboWatch@Futureking624 Come flex for Lagos on Sunday night make you see say no be Isreal - Iran war the way una dey carry am .. Na things wey dy always happen when election wan start .. Boko haram own pass this one.. You hear omo yibo
@alyssa_jor60561@alonexxta Omo yibo, na be your fault.. Na your yeye mama I blame because instead make she dey train you, she dey collect steady yanshing to fit feed your lazy papa wey no gree work for house..
@null_0701@Realamzat Okay omo yibo.. Na why you con dey cry since.. Be like that Biafra wey I mention touch you.. Go caution your brothers wey dey mock yoruba all because of one rubbish Biafra.. You are not new Twitter, you see all these things