@Jojooflele_ Na bcoz say the door to that NGO room dey open that's why all of them dey sleep for there, dey do screenshot any how dem like.
Others NGO wey be anonymous shey their eyes don comot for there...
@MasterBolaji@mardortii And you're still crying, go ahead to make the arrest him let's see...
Since you're so d***p to know the kind of country you're living in.... And you can't also differentiate between AI and real human voice.
@dammiedammie35 We dey shout light, light light... If truly gvnt really wan care about us concerning light why they go installed sola for Aso Rock and dump nepa light?
Una dey hope make only one person go dey fight gvnmt d rest go dey their houses dey press phone hahaha with 8tred heart, deyplay