@De_Yung_kvng@Rocksrockyboi@EnnyCampbell I swear people no just wise people re telling them from experience and dem still Dey argue imagine one guy came to my DM telling me say Shey sporty Dey pay me ni
@Chukstobi@Rocksrockyboi@EnnyCampbell Evil mind as in me wey I Dey book give people my game Abi this one no well ni. We Dey try to enlighten you and you’re here saying rubbish okay go fight Sporty Abi make you sure dem to court na
@Rocksrockyboi@EnnyCampbell Some people no wise the guy might mistakenly press it that’s it, Dey do bring stuffs like this for me too. Suspension time offer and it’s always 0.10
@instablog9ja I bliv say d guy no Dey online Dey see all dx Naija Confra stuffs, u Dey ur house instead make u settle and return the phone for dem amicably make e leave d hooks u call babe 4 dem, werey still wan knack I laugh u later Naija Confra go tell us say dem don kill non-cultist