@naijaconfra Nah Jealousy make dey take kill this guys, Ayes dey CC to Viki on a steady for east, No levels, I just dey pray make the germans for that way no die this matter
@truthsayer99900@NomercyforOdin@naijaconfra No be their kpoi dey beat to death with stick like dog for where he dey thief bike for Makurdi 🤣, but them go dey always call Vikings thief, they even catch one Aye wey go dey thief for Bayelsa dey shout Aromate
@naijaconfra_son@LuckyP17076@naijaconfra Oga shut up, where your colleagues them don hide finish, nah only you dey pour spit up and down and you no even be Aye, nah one useless impersonator you be
@naijaconfra_son@naijaconfra Go bury your two black smelling goats first, scores 2-2, una rush go pull first attack cowards, the last doggy doggy wey them give una still dey pepper una for body lol😆
@naijaconfra_son@naijaconfra Gay, you dey call me thief, no be your kpoi dey catch wey they thief bike for Makurdi, you want make I screenshot am for you, post where them don catch Vikings wey dey thief for Makurdi if them born you well, you be foooooool, your kpoi dey thief bike😆 you no dey shame bastard
@naijaconfra_son@naijaconfra Fight Buccaneers first mugu😆, you no dey shame una dey like 5 frats dey war only Vikings for Makurdi and una still dey collect, Black skull, Black Skin, Black Axe, Vipers, on top only Vikings and una still dey collect, Bastards 😆