@naijaconfra One thing happen to all "rest". Both him and the community go rest now... Another person go dey see his head on his neck now not knowing he is next to turn ogedemgbe. Abeg who get generator jare I won borrow am to work ๐
@naijaconfra But how you guys dey feel looking life go away from someone... mehn, na another breed killers be... killing and announcing it like normal media news... May God not allow me walk in your lane. I do imagine it always when I see videos of una killing
@naijaconfra Sheybi if na like this una dey do since I for don enroll but rara na to dey remove the feathers of the small small one wey never open eyes... make una talk and agree to dey swallow the troublesome ones and I go think on joining๐ฌ๐ฌ๐ฌ
@naijaconfra Dem slimfit that one wrist... this cult of a thing dey really pay ajeh... you really fully on gun like say na only your group fit handle gun...
@naijaconfra In as much as he maintain the killing of his kind then na matter of time before dem shown his own fall.. continue with your deleting my guy