@GMoneyzsw@IdrisZekeriJnr Bro pls donโt say that, APC is evil and donโt forget na dem get power. We should work with smartness because we are smarter than them.
@Johnsonhobe@Morris_Monye@IdrisZekeriJnr@Peter4Nigeria@PeterObi@AishaYesufu Una dey think say the man dey answer ROCK because say na him nickname, If na another politician don face wetin Peter Obi don face for Nigeria he suppose don run leave una i swear.OKWUTE is well prepared and ready for anything my brother
@HighChiefOkoro Omo igbos in Lagos will vote for drug lord๐๐๐๐๐dey play I dey the hall dey wait for the money dey promise us ๐๐๐๐๐๐๐
@EmmyPromise71 If you recover try get sense or else next time you will not get the chance again ๐
Leave Apc for your own good na evil party ๐๐๐๐๐
@OlayinkaLere When Peter Obi was in your age he was the governor of a state๐๐๐but see you doing boi boi for a shameless and corrupt idoit politician like wike