@jonathan_o6397@XcessCars You no even sabi say Some LX600 go buy some of those lambo and Gle wey Dey your mind
You just open mouth was Dey talk rubbish 😂😂
Trams Is Actually A Wise Man
E get Shoko but na wiseness 😂😂
E go sweet me if he wins this money sha,
I want to feel and experience that Real “Big Boy” That Knows his Worth.
Trams For The Bag 💼
@5starbarber_1@kalatoJack@bigwizarrdd When be say na public contribution you use buy your first iPhone
How you won know say iPhone Dey function well on WiFi pass mobile connection