@nyoresamuel1@DanielRegha@yabaleftonline Bro i still talk this exact words today, People wey Mumu for Nigeria still plenty . E go tey for Nigeria to better o ๐
@jnr40_@itsSh0la I sabi their type , you suppose whine am sey make e go where e won buy something sey na there you go transfer put , delay and then ghost him.