@GuyMr10 Part way ko part ways ni.bros if you nor sabi story nor dey talk am.wetin really sap na say wiz and puma bin get deal wiz come demand for more funds but puma reject am. baba para say him go drop.Puma come call davido give am that same amount way wiz bin demand . Na wetin sap .
@moskhoe@Anhis01@honest30bgfan_ So to use 235k buy food stuffs na suffer ? For a month?? How much be your salary this man . I won know where you dey work . Lol
@moskhoe@Anhis01@honest30bgfan_ I fit bet say you nor get better job . That one na fact . People way dey earn over 1m nor dey shout . Na people way dey find work dey quick open mouth waa like you . Lol