@John29586508@undisclose_star@georgediano U fit carry her go ur work place no problem I no get issues with you, but if your skin full, make you put body, follow my wife come house come dey do nonsense put am for TikTok live, Omo I go drop you once
@undisclose_star@John29586508@georgediano Ur mama toto, if dem born you well try that rubbish for my side, if una wan do una nonsense make una do am for una shop, but if your mama born you well try am enter my house, I go overboard with no time
๐ WAKE UP TO BOOM Basketball ๐ spreadsheet
๐๐จ this code works globally for all nations๐ค]
Note: do your +/- โ
MY GAMES TRAVEL ๐งณ NO VISA ๐
@John29586508@georgediano I swear if I'm the husband I will kill you once no need to drag with you, u go come my house come tattoo my wife naked and you posted it, what's wrong bringing her to your shop
@OfficiallShifu@sammy_odims Boss congratulations ๐๐ abeg do me staking power boss make I take try my luck tomorrow abeg 8125105588 opay boss God bless you thank you so much
Fvcking boommmmmmmmm๐ฅณ๐ฅณ๐ฅณ๐ฅ
2.3Mโ ๐ฅ๐ฏ
Thanks Bayern Munich๐คฉ
Drop aza if N40k is not too small
Crediting from first 194 likes and retweet