@light_oko47939 With Wetin I see that day ๐ฌ? U no do TF o Buh u give people money, forget say I no win that day o
If spreed sheet no come, edit go come
Everyday is an opportunity ๐ฏ
@currentiyke Anthem wey them still change ?
Since then i gave up on this country, we dey manage the one wey we sabi off hand since nursery , them still go bring new oneโฆ 9ja fell off ๐ญ๐ญ
@jon_d_doe Bros this ur post now, go make ur daughters here expose themselves unknowingly, when they were in the world ๐๐๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ๐คฒ๐พ๐คฒ๐พ๐๐ OBO-ADUGBO
Some don dey cast their selves already