Punter/ Sports Betting Tips/ Steadily Hunting For Green / Adults Only / Responsible Gambling ๐/DM open for business / love and positivity only ๐ฏ๐ฏ
@Nekkypee@FGirlrita Mama leave this people....
Nobody get d Right to tell you wetin you wan do with your investment...
Most of them don free cash out wey pass that one..
Na say them no d post am...
Do your thing...
I stand with you...
Just the post cold make I dey play