@Morris_Monye@TunjiDisu1 For your mental health if you can japa abeg japa ..this country can happen to anybody...i need help of good connection to get out of this country with ny family!Make una stay back they make una billions my mental health and that of ny wife and daughter is more important to me
@BishopPOEvang Funny enough those demons go still online they write nonsense ,see eh the heart of black (africa people is so dark full of evil ) just imagine taken life you enever create) anywhere una dey una generation nor go know peace oo
@General_Somto No where easy for this earth abeg ,,,but abroad have better opportunity...if you get the power to work for abroad you go make money while for nigeria u get power to work u fit still suffer anyhow ..... If you get opportunity for nigeria fine and good if not omo fine way run ooo
@TaiwoMuyiwa3 Lol that guy needs face to face conversation not whatsapp the boy is not sure if it's preek or you are serious ,face to face him don neck you before he even remember the word baby sister self
I gave you $PNUT before Binance listing
I gave you $ACT before Binance listing
I gave you $GOAT before Binance listing
I gave you $HIPPO before Binance listing
I found another coin that will be listed on Binance.
Currently sitting under $10M MC.
To get the ticker before 1000x: Like, Repost, and leave a reply.
Must be following, so I can DM you.
@Premier_100@oku_yungx So with all the money I done lose I go come win them nor go pay.....lol nor worry either them end operation for Nigeria or them gt pay boys ...no other option .