@jon_d_doe AgbAlagbA OyE wey Dey ask if una no knack already sense say e suppose happen but you cut am comot. If you no tell us now as you Dey enjoy if relationship wahala happen now na dat time you go Dey cry give us this gist by then. My time and my body ๐ญ ๐ญ ๐ญ yenyenyen