@ultimate_kombo This is why CR7 is the greatest of all time , you Dey use am find engagement for all your socials , why not use your Messi for once โฆ shame on you nigga .. ๐คฆ๐ปโโ๏ธ.. very insecure set of people supporting Messi โฆ
@kuulexelius What do you mean by massive respect , how can you respect someone yarning dust .. person just open cam Dey talk rubbish , you still say massive respect.. as how now
@dammiedammie35 Madama can you just listen to yourself ma , make we Dey roast corn , Dey make akara , is that your plan for nigerians?? Una sha want make the poor remain poor .. haaaa omo there is problem oh , get your pvc oh abeg ohh haaaaaaa โฆ