@Cowgirl1296@dammy4trueluv You don dey talk nah. No be tomorrow, you go come dey tell people how I take dey give you 2k for stew. Make sure say you go finish wetin u start oπ
@Ruky_Baby27 Once you start asking from other men. I'll withdraw whatever support I give you entirely. I no sabi complain, you start seeing my other side.
@General_Oluchi Lol... I'm so much closer to my daughter. My princess, my gossip mate. She prefers sitting on my lap. She always beg me to cook for her. Take her to the school and back. Una never see daddy's love sha.