I notice something despite the fact that Zino and seyi have issues Seyi never mentioned Zino name on his page cause them no born am wellπ€£π,@seyi_vibez abeg mention Zino name abegππ€£π
You go cry π
Awadawa nhi but them don collect hin catalog πππ
You wey Dey call person label slave meanwhile na slave you be for dapper ππ
Zinoleesky: una mind no go touch ground π
Seyi wey dey call person record label slave, so na wetin he dey pass through for Dapper hand be this? π Dapper go don collect the Lambo now.
All dem chance money so na 20% dapper give am π
Now, who be the real record label slave? π