@PeterObi ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ...this one na impostor...you don go turn to foreign affairs minister...always ahead of yourself๐ ๐ ๐ . Slimy Desperado...everything na optics for you....
Same strategy dat failed 2023..na south africans and diaspora go vote you ?
Wetin you introduce yourself as?
@vakkai 2hrs 1 like๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
Because ur followers no see you as worthy to preach..dem see you as member of occultic obidient wey dey insult, abuse and bully.
You no dey shame as priest to dey follow them
WORLDLY father. Tueh๐คฎ๐คฎ
@vakkai 1 hr. 4 likes. See wetin yiu do yourself.
The only time you talk God your occultic obifient group no send you...
No wonder you post peter 100 days a day make them gather..priest wey dey very WORLDLY deu farm engagement through IDOLATRY of peter
@vakkai Shameless priest wey dey disgrace catholic church by IDOLATRY of petee.
Even ur bishop you no fit idolise him like this.
Go remove cassock and stop the shame
@tioluwanimi_0@segunrity@vakkai Shut up he is a priest..
. He suppose to be preaching not posting politica Very shameless and disgracing catholic church with his propaganda and lies.
I go report him to our bishop
@vakkai You are a priest but you have become immersed in propagabda machinery, lies, idolatry and glorificatio of peter obi.
MAKE you stop to dey disgrace catholic church
You don turn to nuidance priest.
No single post to talk GOD . Na so so peter obi 100 posts. Remove ur cassock
@vakkai U be father. A priest. No dey talk like a moron...i dey shame 4ur behalf ๐ ๐ Who dey jealous for who? U be jester oooo๐คฃ๐คฃ๐คฃ. Na una igbo and ipob people like him....
Who he be...ordinary dullard with poor waec and 3rd class in psychology...he go fail again
@Shehusky You dey compare Peter obi with Son of Tinubu...are you thinking with ur brain.
If you wan compare..Compare him to the wasted gay lost son of Peter Obi..... Peter Obi couldn't tane his son and you compare. Mtschew
@Morris_Monye Must you tell the world wetin you wan give? 300k spend and you dey cloutchase with your estate security ......everything to be social media popular...๐คฎ๐คฎ๐คฎ๐คฎ.
Na una way
Signals low self esteem
@HelenaBooboo @Ms_Christa_ Who cares? He is still with his babe and a family sef...so rest you Nincompoon.
Un perception doesn't reduce the deals he keeps signing and the connections he has out there. Only f00ls listen to street miscreants on bbnjaija like you.
Jealousy kee you there.
@HelenaBooboo Shut your dirty trap you tart Comparing to Ozo that nobody remembers on this street to drag.
Sheggz won't correct an insulting notion because of street miscreants ....you didn't see someone question if he lives I Banana island...
But you are excited to hail your fave.
DEMONS ๐
@queenjenny688@wendysmith2468 Aesthetic ko ni
Person wey Shaun say for interview not even his spec.
No be every guy dey gbady yellow paw paw cos them be wahala ๐ ๐
@wendysmith2468 Let them rest.
Dem no sabi say at Ozee age...na babe way be intelligent, beautiful n sexy wife material plus hard working dey matter now.
He don do Vikky type tire ๐ ๐
@wendysmith2468 They are scattering votes.
Dome still voting Kassia
Some big number Wanni
Some Victoria..those supporting Kastoria.
But Onyxstars must go hard to beat them all
@simplyozone Shut up abeg..you dey talk about shaunstars. You too dey make noise yet you be such a coward madam๐คฎ๐คฎ๐คง.
Chest your talk. Na so so cho cho cho Always shading and crying without using @. Wetin you dey fear?
Rest! Every year same story. No go collect high BP oo๐คฃ๐คฃ๐คฃ