@ArsenalNews_Hub Spence or what they call you .you don't even know how to play football no wonder no big clubs are coming for you.same way you guys avoided mendy at last he was innocent.dont worth it shall happen to you and everyone gonna avoid you boy
@twitch_nigeria_ Ycee song done motivate me wella I use am achieve for life ..wetin una dey benefits from peller ππ€£ na his fellow Gen z they enjoy peller ..real og don't have that time
@twitch_nigeria_ All this Gen z don't know ycee π I don't blame you guys na social media cause am sha ..thank God for tiktok una dey compare ycee with peller funny finished Gen z generation ππππ
@Zamani_WLK This one done sell im papa properties finish to igbo people come dey vex π you done use money do owabe finish π π€£ why you dey cry egbo adugbo oshi
@MfonEkpe_Nkom@Vxebo_ Very lazy people they can't work even if other Africa countries leave https://t.co/JlsVG32Jpb men will still be lazy very lazy men π
@MfonEkpe_Nkom@Vxebo_ Mexico please make sure you beat South Africa as if they collected your jobs and women ππππππ first game 2 red cards what will happen in the next 2 games ππππππ 5 red cards loading ππππππ π€£ππππ
@Vxebo_ Mexico please make sure you beat South Africa as if they collected your jobs and women ππππ π€£ππ first game 2 red cards π€£π€£π€£π€£ what will happen in the next 2 games it might be 6 red cards πππππππππππππ