@instablog9ja Make I no cook, make hunger kee me because my wife simply doesn't want to cook...
My wife fit cook, make I still go cook the one wey I like,
Dem no dey use food do guy for me o
@Ayoolatomide@instablog9ja@PoliceNG she definitely asked for it...
Do ur seductive content in ur house,
Leave the streets...
People wey dey street no well both men n women O
@kossyclemzz@Boochi_dgreat It gives u hope, that u could actually get something big
N when the bet cuts, u are back to reality.. But it's better than not trying at all