@TheSamOre@junior_oke35373@Mazi_Chinonso1 So your papa wey go Sch no get work than to de support sowore? I just de pity your grand father if say he know now him for wear condom dem for no see your type born 😭
@TheSamOre@sowore First I’ll like to know how you got this verification badge with this sense of yours
If you think what sowore is doing with this case of b-lord is fighting for freedom then you’re sick and dumb… there’s no freedom without truth you can’t see white and call it black
@Holarlekan_@sixtus_nanjo@General_Somto Is your grandmother that is daft you this illiterate opio I no blame you sha na your paa wey no see money buy condom I blame 😡
@sowore And I been de think say this sowore and him fans get sense oh 😭😂 do you know how many people b-lord would’ve scammed using vdm to promote his brand? Una go just open mouth waaa like pant de vomit rubbish sowore wey him political career de use one leg stand wan try vdm 😂😂😂