If you need someone to talk to, I am here for you
Regular problem: N5,000
Sad story: N7,500
If I follow you cry: N10,000
If you want to talk about Nigeria or Tinubu; N500,000
One man posted his wife picture for International Women's Day another man commented, so you sabi this yeye lady wey no like condom:
E don boost o
Na the Matter we Dey Settle Sinceπ«‘
Oga o
No bestie, No girlfriend, No friend with benefit, No sarewa, No money for hookup Nothing Nothing . Fine boy just Dey waste .
Gbogbo Abe oluwa e loti kun yiππ€¦ββοΈ