@DanielRegha Na everytime Daniel dey get idea with his poor man mentality putting mouth into matter wey no concern you. This one no be to rinse 3days Eba with ur isapa soup. E be like say you go still go back to the lion pit where dem first put u.
@thecheffchi Chefchi pls no put ear 4 wetin dem dey yan, most of dem are jealous, most no even get relationship talkless of person wey go cheat on dem, pls just no look their sides they are bad energy people, even your closest friends go whine you but no panic. Ur home π‘ is blessed. Amen π