@azakegrn All these account are fake.... Them call me that i was choosen to win 400k , at the end they asked me to send 5k to one account, no be when i even get the money πππ 50 naira no dey that account.... Y'all should not fall for it oo
@Vbonifacefan22 Shey Boniface go dey talk this one everytime for Twitter?? If you believe this one get ready to be scammed... Fake accounts everywhere, dem even asked me to send 5k to one account, me wey i no get 200 naira for account πππ
@asherrkiinee Money wey una no dey send??? Una go still won scam person join ... It's obvious this is a scam account, you people should not fall for it @all
@donjjazzyy This account can never be done jazzy own you people should stop sending account, you can comment if you are willing to support the owner of their account like me that's okay
@_egungunn@DreyPapilo Una no dey give us this money... Exploiting us for engagement God go judge una, where is the proof that you sent money to anyone...