@Confydens6 I once had gari and okro for breakfast in school because I had absolutely no money. 😂
eni wey no get sense!
Nobody should advise us again abeg
@ultimate_kombo You talk rubbish most time regarding United… those fans display ballon and also banner, so what else did you expect from them ? They paid for the ticket for God sake
@DONJAZZY
Thank for your support and encouragement don baba…God bless you for given someone like me a this chance to learn thing. I will be happy if you can support me with a laptop to make it easier for me to learn sir @DONJAZZY
@DONJAZZY I know you won’t see my comment don baba because I just get data come online but i will drop it with faith
Abeg sir…help me with my house payment, I wan renew where I dey stay for here after my service to have small peace to work on getting a job pls. Don baba