@callmi_Ebuka@AtosemiDavid@dare2_w@ThaBoyYom werey shift talk go outside the world. we are fucking talking about nigeria here and peller! dont be dumb. you have to be educated but the reality is we all can’t be educated! We can’t be equal. The society won’t even allow it, blaming the illiterate for your misery is wild bro.
@callmi_Ebuka@AtosemiDavid@dare2_w@ThaBoyYom mumu, na for this nigeria e don de make diff already now. no go fault where the real problem de. na peller be una problem. clowns! Govt no provide job to even make graduates dey proud say dem go school. Reality no be social media. at the end of the day, Peller is bigger than u 🤡
@callmi_Ebuka@AtosemiDavid@dare2_w@ThaBoyYom what y’all fail to understand is that everyone can’t be educated! you’re privileged to go to school no mean say others wey no go make una de look them less. you think the society will be balanced if we are all educated? you be fool fr.
@callmi_Ebuka@AtosemiDavid@dare2_w@ThaBoyYom okay i don hear you werey. degree wey you no fit even smell fr 😂na for naija sef una de try make others feel bad about not having education? when the system is fucked? you must me dumb sha. fr social media no be real life. book wey most of us de look up to God for. find money!
@MichkeyBells@Driplikewealth bro, why are you so pained and writing epistles 😂. bro dem no rate am ni, if dem rate am dem go use am! Players they rate are on the pitch. Not even a minute? that’s too poor and say the fucking truth! if he had been left out, y’all will be blaming the former manger. clowns!
@callmi_Ebuka@AtosemiDavid@dare2_w@ThaBoyYom olodo wey de feed family and person wey go school but no see food chop, you sef think am lol. tell me reason everyone of us go school first? no be to work find money. make una de deceive una selves . Albert Einstein Snr.