@Fau_zeee Your number way no go dey reachable, you just came here to fool people, abeg delete the number, nah viewer you dey find, make you get out😡😡😡😡
@Maarish_Bea E be like say una papa like prank too much abi
Because I know no who you dey impress with your filter picture and your fake number, make una do well oo make your mind touch ground oo