@DavidoPolice Since dat last year Ahbii earlier this year wey wizkid and him team begin pay for Cancel Burna boy PR na dat time all of them come outside. Since then dem wan take Wizkid life. 😭😂
@DavidoPolice Who be wizkid?
Person wey Dey wait make Asake start tour make dem bring am out. Then him team go carry him clips plaster everywhere for PR like say na him tour. 😂😂
🚨 STATEMENT: During his FIFA Countdown Concert performance in L.A, @davido wore a custom jacket bearing the names of the 39 abducted schoolchildren and 7 teachers from Oriire LGA, Oyo State. 🇳🇬
A powerful reminder that their story must not be forgotten. 🙏🏾❤️
#BringThemHome
@WizStatz Omo why this fanbase Dey always move like Demons?
Him suppose Dey throw Dey drive cars inside the stadium or him suppose put him head for ground raise him legs up. 😂
God forbid!!!