Gas don finish.
Food no dey for house.
The provision seller for junction no gree sell m credit due to unclear debt.
Kobo no dey for aza.
Person wey i fit call make e borrow m some funds, i dey own that one 8k.
I suppose borrow from opay but i dey own dem 10k.