Omo can someone give us a good update on what happened at obiโs house and why wizkid hasnโt said anything!!
Omo I never one believe say na my TUNEZ O!!
E be like say e don reach time wey all this network provider go dey print my data statement for me. Cause why I go off data wake up see say my data don finish!
@plutomaniapopi ei pa I don hear that your song โlahoโ ft burna tire so tey my phone don enter water, I don give wetin belong to me to goddess of water.๐ญ๐ญ
I think itโs time we really appreciated this 70s and 80s women(mothers). Cause the female gender ended during their time! Those women went through shit and still remained cause this our GEN Z generations, we just dey take cruise they do some very rubbish and forbidden things