UK just dey give everybody Admission ๐
Wise people๐
90% of the penny you making over there, na there una go still spend am cause house rent there no be anybody papa mate.
D mst painful part is all dis una orientation wey dey change immediately after 2 weeks when u get there
If this last two games played, I go do 50k giveaway this morning
Only for those who retweet my pinned tweet and this tweet ๐ฏ ๐
Only 1 cut so far on 100 and 50 odds