@yabaleftonline Shebi e say e won go screenshot himself and davido chat
Make the person wey record this thing make e send the screenshot give you now wey davido talk am say make e send join dmw..
lol frosh wey just dey sweet talk zino for am to just comot as brothers wey them be.
@faradayezeh1@DurkioWiz_ ๐๐you dey talk wetin you dey use for your papa house..wait shey e get house self?
I no sure.. apoda!!
Imbecile trying to contribute too to feel among..
Forex trader with zero balance
Fool!
@Realmeyoung@DurkioWiz_ Are you a fool to understand lil frosh was just trying to sweet talk zino for him to leave that record labelโฆsaying Davido likes him and all
E just use David name spice everything make e sweet for zino ear
Shey una no dey understand things ni no be only to watch