Social Media Manager | Video Editor | Graphics Designer
70K YouTube Subscribers | History lover...
Helping brands & creators go viral on socials
DM for business
@OkoroEmeka25581 @olaasunkanmiii @john322226@Gamerz36O It's looking like the lobistar guy sef don delete every post about gamers for his page
I look for am I no see at all
@OkoroEmeka25581 @olaasunkanmiii @john322226@Gamerz36O Make we dey look the outcome sha
If I get better update I lock up sharp
Normally I no even dey do anything for their site again
Na better update I dey find like this
@OkoroEmeka25581 @olaasunkanmiii @john322226@Gamerz36O I don screenshot that page down sha Incase them wan deny in the future
Coz I no understand how BVN take enter website o
Bro.......
@OkoroEmeka25581 @olaasunkanmiii @john322226@Gamerz36O I swear to God I just follow that guy
Any post he makes about them I'm tackling it like he is my mate
The way I'll talk eehn
He will later use police find me ni
@olaasunkanmiii @john322226@Gamerz36O Besides all what you guys should be after is getting tasks done and the customers happy not all this farming that you are talking about
Na everything una dey make hard for the users
If to say I never tey for the system and then just invite me to gamers I for curse who invite me.
@olaasunkanmiii @john322226@Gamerz36O Either you like it or not even if you ask us to present ourselves to your various office
There will still be farmers
So better just leave them
You are suspending accounts that ain't doing task very well, so make una rest.
@olaasunkanmiii @john322226@Gamerz36O Exactly o
If them no comot am I go dey talk for lobistar page all the time
NIN is even better
Which one be BVN
Una dey ment?
@Gamerz36O@Emmachris_12 As I no use my own details fraud someone
I can't let another person use it
Are you regulated by the government for you to be asking for BVN and NIN
Or are you banks?
@Gamerz36O@Emmachris_12 That's the only thing you know how to say
"LEAVE"
you need to see how people are complaining and laughing your trash website on lobi stars page
You guys are shite
@Gamerz36O@Emmachris_12 Do you know what BVN and NIN is?
It's like telling someone to give you their SSN in the US
what do you mean bro?
Later you go dey say if you like no do am
That's your sentence all the time
You don kuku suspend my account for nothing
So no issue
Open box
HP Spectre 14
32gb ram || 512 ssd
Intel Core Ultra 7 155H
16 Cores / 22 Threads
Intel AI Boost (NPU) for AI workloads
Intel Evo Certified Platform
X360 touch screen
Keyboard light
Display
14-inch OLED Touchscreen
2.8K (2880 Γ 1800) resolution
48β120Hz variable refresh rate
0.2ms response time
HDR 500
100% DCI-P3 color gamut
Gorilla Glass protection
IMAX Enhanced
Supports HP Rechargeable MPP 2.0 Pen
Battery
68Wh Lithium-ion battery
Fast Charge support
Up to around 12β15 hours depending on usage
Price 1.9m naira
If this make it to your TL
Kindly help me retweet ππΎππΎππΎ