@D7Bangerlee@KDCGlobal_ If him no sabi weytin him wan talk again na olodo be the next thing wey go comeout of him mouth make una just leave am na mumu him be jooπ
@KDCGlobal_@KDCGlobal_ na you I blame oo i.swear
Because tell me why you go dey waste your time with that guy you don sabi am before today say na Rubbish him dey always talk
But I'm supposed to believe real Madrid, Barcelona, man United, Chelsea fans and the lot aren't glory hunters.
You are telling me that you started supporting the team you are supporting now since you were burn abi mumu
You just dey talk Rubbish you no dey think at all
Dear Man City fans, you must not go anywhere, you must all stay at Man City. Now that Pep and Rodri has gone, you must all show that you truly love and not just mere glory hunters.
@IMANGELSWAKODIE@https__clay@Murphyjesse This is so true
leave all of them o
the werey dem dey hide before ni even if you ask some of them then dem go say dem no dey support any team oo now arteta come dem dey show face una father
Bro you dey always give me joyyyyyyπππ
Nah weytin dey always vex me be this for does people matter make i come dey fight my helper because of Ronaldo and messi