@abdullahayofel He no go better for you when if seun had home training would he drag the boy for days and expect him not to talk…..you be fool for this your talk
@instablog9ja Where working class wan see 2.5m annually be like this man no know Wetin Dey do am tribalism don block him brain even me as a Yoruba person would not want to be in that space
@HaYoMiDe_@wemabank your @alat_ng app is trash you people should fix it too many glitch can’t even process transactions my money hanging in the app, it’s like a %30 job done the app is a total mess
Make una help me yeehhh 😭😭😭
2 hours mixtape I no press record
🤯🤯🤯🤯😭😭I don Dey sleep since then, cause be con be like say I Dey get fatigue like pregnant woman
@Gr8Olabode@drpenking@sowore@officialnyscng@mrfestusogun@yinka_oyesomi@justiceojienoh Your entire DNA 🧬 has no sense and by the way sowore has always stood up for what is right from day one and for your information I’m a big fan of peter obi but since election is nomore now where’s the peter obi ?
Also for u to think this is 👁️service you are just too dumb
@asakemusik I don repeat this song tire I play am like 5 times for my dj set yesterday night Omo the producer and the person wey mix & master that song na 🔥🔥🔥🥵🥵🥵😎🔥🔥 🐐