Carter Efe
Peller
Jarvis
Dj chicken
Tunde Perry
On colos
Akpi
Portable
Lege Miami
Opeyemi food critic
Cubana chief priest
Daniel Regha
Geh geh
Who is remaining??
We dey chop โbaba suweโ back then wey we small
Whatโs intellectual about his acting ?
But most people love him because heโs funny, heโs savage and also the way he dress
Fool!ng don tey no be today ๐ค
Ycee is not an intelligent rapper to start with
D same way dem chop his Jagaban (repeated 50 times) dat year, nah same way some people to dey chop peller now
I really canโt wait for this UG wave in our music industry to be over, most of una dey really traumatize our ears if weโre being honest.
Person go tap new music link begin lose brain cells.