@realbitcoinlord Papa wey leave dem for many years follow another woman go, shey the papa gaan responsible ni, me nor dey surprise at all, like father like son
@lappoosky@instablog9ja When we say abortion should be made legal, dem go say no commit murder say pikin go bring food wey he or she go chop from heaven ..as if umbilical cord dey edible
Fanbatu Young Talents Cup (U-15) knockout games💥🔥
Predict two correct scores and stand a chance to win up to N51,000 💶.
To Win
1. Comment under THIS post.
2. follow us @Joinfanbatu,tag 3 friends
3. Entry must be posted before 11AM, 13th Jan 24
#predictandwin#football
@Ekitipikin@MSportOfficial Ahh that means I get luck today d moment you drop am , I play am instantly .. it's my lucky day , I never meet your games for some times now
My candidate, Mr Peter Obi @PeterObi if you are owing any of the other candidates go & repay them!
If they have a hold over you, break it!
Don't come talking to your supporters as if they are kids when these candidates call or whatever they do that makes you tweet those PO tweets
@instablog9ja Mumu girl... na everything be spiritual attack and enemies in the sight of Some Nigerians ... watermelon wey ferment she dey call am poison