“Play Martial, Play Martial”
Who e wan bench? Na Sanchez get LW.
Pogba don own No.10. Na only RW dey up for grabs but e no sabi play am.
Apart from the cross wey e give Fellaini, E mess up
E go dribble two people and e go spoil am 🙁
#MUFC#MUNARS
Same liar. Different day. People like this are the No. 1 problem with Nigeria. The truth for them changes according to whatever agenda they want to pursue per time. This is the real life definition of EVIL!