@olamilekan00007 Oga this your msg no clear abeg as a military man what's the problem? Even tho you comot illegal from your duty post higher them go report you to Military police.. Baba this your story no clear abeg ... If your msg clear to us you didn't have to drop your acct na we go even ask
@bigcrownt@presidencyyy@olamilekan00007 πππ continue... I dey very professional. Perhaps I no wan use fowls language because when e sup.. and again na the last time wey I go answer you be this Tobi dem no born you well even if you meet my boys. I no wan know the year of your service.. thanks