@Aribblessed This is just pure manipulation bro . I Dey see through this nigga , make una Dey chop church update Dey go shaa, the awakening would be loud . See as you Dey defend rubbish omo .
@AgbawoGracious@iamstanley_szn Nah normal thing nah, e fit be his destiny oo. All those occultic uncles who are wealthy started somewhere. No be everybody go make am through normal way o . This ones never really know life . He go soon awaken shaa ๐
@ThatfavouriteT@dammiedammie35 Jobless villagers wey she gather ,people wey she go give 2k after the video make dem Dey go ๐๐๐ all this one nah content. Nah the one wey she just Dey use chop fb money ๐
@thevictor011@Method_01@dammiedammie35 ๐๐ iPhone camera nah u get exposure pass . Just stop hating. Swear say u no go like buy Royce for this ur bitter life ? Calm down oo.