@john322226 40 million naira, π€― π²π²omo that's huge, anyway RIP, I no go fit commit suicide if na me, instead I go run away, Suicide is not an option for me
@Maccastle_Prime@Tigidoll@AfricaFactsZone π π π π You get bad mouth I swear π π π,truly he spoke too quickly, you were right πyou never said krio was a pidgin, Lmao π π π π
@Maccastle_Prime@Sarki_official1@AnugwoPrincess@naijaconfra π π π π, my G, make I no lie, your mouth na knife π‘, your reply na savage, see as you dey knack people anyhow, abeg calm down oooo, you win, I just dey π€£π€£π€£π€£π€£
@SaharaReporters No worry I no dey vex again, next year, I swear I go leave this country for una, as una no want progress, make una enjoy and use Nigeria as una like, I no fight again