@hassam_daniel@NAIS_Igbo@the_smallie@Standing9ine Show me where Chelsea fans have compared Gabriel and saliva to colwil and fofana
We are not stupiddf like arsenal fans
We know they are better than colwil and fofana..so stfu
@giddysinclair@royal7188 So you mean
If the percentage of the bad ones are high close to 90%
Make he no make that conclusion????
Abi you just wan find talk and tots???
@osemike300 When I said
We can never use women to rule
Them.wan tear me
Imagine ๐๐
Make pesin just talk
And she dey on her period
She fit ask make them cut your head off ๐
@Favourite_Gab Lord harmecci ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ
I won't even enter your DM
Not to talk of barking ๐๐
Wey plenty girls dey DM ..we never smash finish sef
@che_deeraah@_Ojonya And what you said is making you smart???
Lmfao
I did not see you bring up girls shaking bress and yansh and giving them this same stupoiddd advice of yours ๐๐๐
@NigeriaStories I love my broke life men ๐๐๐
As I don see Garri chop today
I know say another one go sup tomorrow
Even if Baba God won commot my life I go still beg am for 100yrs more๐๐
@JoysSparkle@Nacho_XL@Obiora_41 Sheybi na you born am ๐๐
17yrs dey 200levl??? Abi
Oponu
No be she spoil your
Prick don make you look older than my grandma
@faveda12 Please tell me the kind of bandage you are in and the females around you
Cos the females in my own family got freedoms
From my grandma down to the youngest girl in my family....
So please which slavery are you in?