Billionaire businessman and CEO of Coscharis Group in the person of COSMAS MADUKA with net worth of $800,000,000 (₦1,282,400,000,000 Trillion) seen preaching the gospel and winning souls for Christ on the streets....
Praise the Lord ....
Person wey dey use mouth take action dey always get point to prove till tomorrow.
Person wey dey actually do am go always get results to show till infinity.
Fools go always talk to show evidence say dem smart
Wise man no like to dey talk
#ActionFilm
Them no go talk about your accomplishment,
But dem go run cast your fails.
Peace is within (Peace of mind)
Joy is not coming, it's a choice.
#ParaPassPara