@dinmannecky@Wizarab10 This is a very good point they always marry themselves. I remember that year one ebonyi guy that pregnanted a lady from another state but the guy people refused him from marrying the girl and went and brought another girl from village for him to marry.
@iamenic@Wizarab10 Which call oga two wey dey my compound na their wife dey feed them dey pay house rent too only to knack give their wife belle any how